Jowo Lyrics
One time 3 gbosa for the two person wey born you
I no go want to try lose chaii dem no born me well
I no fit taya for your matter lai lai say I no do
So the man calm down man down for only you
Many many man they try to whine you
I no really mind they just they whiney
Many many girl they try to whine me
Baby no go mind dem just dey whiney
Many many man they try to whine you
I no really mind they just they whiney
Many many girl they try to whine me
Baby no go mind dem just dey whiney
So me say jo jowo
Look into my eyes oh baby jowo
Will you be my wife oh baby jowo
Baby oh ya raga raga raga bo mi
Jo oh jowo
Look into my eyes oh baby jowo
Will you be my wife oh baby jowo
Baby
Jo jowo
My baby jo jowo
My baby jo jowo
Jowo
Amina zo mana
Answer me jor je sin na
E be like say you be my destiny now
This kind of love e no dey similar
Amina (…)
Mo la e gan gbo temi na
No no no mi o rin kakiri mo
Sun mo mi je body speak to me now
Many many man they try to whine you
I no really mind they just they whiney
Many many girl they try to whine me
Baby no go mind dem just dey whiney
Many many man they try to whine you
But I no really mind they just they whiney
Many many girl they try to whine me
Baby no go mind dem just whiney
So me say jo jowo
Look into my eyes oh baby jowo
Will you be my wife oh baby jowo
Baby oh ya raga raga raga bo mi
Jo oh jowo
Look into my eyes oh baby jowo
Will you be my wife oh baby jowo
Baby
Oya raga raga raga bo mi
Jo jowo
My baby jo jowo
My baby jo jowo
Jowo
Jo jowo
My baby jo jowo
My baby jo jowo
Jowo
No comments yet